One new Polish feem for Netflix dey totori fans well-well, and tori be say if you be fan of 'Addicted', 'Fifty Shades' dis fit be your kain of feem. 365 Days na erotic drama wey Barbara Białowąs ...
British feem No Shade don chook mouth on top mata wetin oyibo dey call colourism and dating Wetin we call dis foto, No Shade na British feem wey Clare Anyiam-Osigwe direct. Colourism na all di wahala ...
Ogbonge Nigerian actor, producer and screenwriter, Ruth Kadiri don tok why she begin put her feems on YouTube. Di star wey get 2 million subscribers on YouTube, wey also be one of di Nollywood feem ...